stubborn

Victony - Stubborn Lyrics

Featuring Artist(s) : Asake

Victony

Nigerian singer-songwriter and rapper

Stubborn Lyrics by Victony

KITZO
Ye ye ye oh
Another world
Ye ye ye ye e eh
Yeah

Solo
Solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
Way before my ‘tori get promo
Now them day call me idolo
Idolo idolo idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no getti kọbọ
See aboniki full my cupboard
Oni, “So many things you dunno, so many things you dunno” (Dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)
Ey ey

Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (I stubborn)
Ey ey
Stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)
I stubborn (Mo stubborn gan, yeah)
Stubborn
Ey

Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality no be bobo, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low low (Low low)
Gbe kolos
Emi nikan on a solo (Solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say “na lie, uhn uhn”
Say “na igbo” (Stubborn)
Hmm hmm
Ọlọun (Ọlọun)
Ẹlẹda mi majẹ n sh’ọlọun
Bukata mi oti pọ gan o
For my family I be stubborn (Stubborn)
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (Stubborn)
Enter their body like two guns
Kakakaka
Wan ni ku tan
Ye ye ye ye ye (Eh eh)

Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn (And I stubborn gan ni)
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey
Stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Yeah

Bomb o
That manny is a bomb o
Normally shey Ajebo sef na Hustler
Get to the money pronto
Dem dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I’ve never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo

When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When aboniki full my cupboard
Wọn ni, “So many things you dunno, so many things you dunno”
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
Yeah yeah

Stubborn
Me I no dey hear word o
I stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
Ey ey
Stubborn
Me I no dey hear word oh
I stubborn
Me I no fit be your idolo
I stubborn
Stubborn
Ey

Victony

Nigerian singer-songwriter and rapper

Related

Oshaprapra

by Victony

Oshaprapra Lyrics by Victony Bro, you you stubborn oh You One billi, one billi Them fit reach like One billi, one billion But I be the one in a one zilli, one zillion My oil ...

History

by Victony

History Lyrics by Victony No go dey calculate my baby, cos if you calculate e go hmm gen gen ti Ayy Remind me oh 3 o’clock I wear my uniform and carry my school bag ...

Ludo

by Victony

Ludo Lyrics by Victony Of course you know Of course you know Of course you know I love ya Of course you know Of course you know Of course you know I love ya E ...

Anita

by Victony

Anita Lyrics by Victony Girl for your informate I no fit mercy for any person Wey go try mess with my mercy oh Eh yeah oh Ayy No be instagram challenge oh No go double ...

Everything

by Victony

Everything Lyrics by Victony Every, every Everything for you Yeah Every, every Everything dey for you Abeggi make you do me Do me, do me, do me Make e your own pass Paul and Peter ...

Slow Down

by Victony

Slow Down Lyrics by Victony Slow down Baby make you Slow down mami Hold on You running through my Whole mind baby You say you’re “that” I want me some more You say you’re “that” ...