now i know

Rema - NOW I KNOW Lyrics

NOW I KNOW lyrics by Rema

Day-Day-Daytrip took it to 10

All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost ’cause I wan feed family
Inside my heart, so dark but my face e no dey show
I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work, so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle oh
Do ninety-nine but I no do one, still it’s not enough

Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies

I dey move like Messi when he dey for Barcelo
E get as God go bless person, dem go talk say na devil oh
Me I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope
Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (Uhh)
Many battles I dey fight but regardless, I’m steady on the road (Ahh)
Keep my guy Crayon safe for me, na ’em I tell Solo

Na now I know who dey for me (I know, ah)
All those I love turned enemies (I love, ah)
And now I know who dey for me (I know, for me)
All those I trust turned enemies (Ahh)
Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)
All those I love turned enemies (Ooh)
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies

Related

Baby Is it a Crime lyrics by Rema Is it a crime? Is it a crime That I still want you And I want you to want me too? Baby (Rema), baby súnmọ́ mí You ...

MARCH AM

by Rema

MARCH AM lyrics by Rema Ọmọ ologo Baba Remy, no bobo Normally, I dey kolo Money full for my bank, oh No go hustle, dey for Twitter dey zozo Try me, make I sample, I’m ...

AZAMAN

by Rema

AZAMAN lyrics by Rema Banger [Gibberish] Haa! Call aza-man, call aza-man Call aza-man, call aza-man I dey find money like say na Shazam E dey my body, para on, para on Call aza-man, call aza-man ...

HEIS

by Rema

HEIS lyrics by Rema Banger Black Bentayga, smoking a reefer Remy too ginger, Remy get temper I no need do any show for December My money, caterpillar oh Una go see, awọn Caesar Girls love ...

OZEBA

by Rema

OZEBA lyrics by Rema London Another banger All of my guys dem dey tell me say me I be party animal Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want, ...

WAR MACHINE

by Rema

WAR MACHINE lyrics by Rema Another banger “Kor-kor-kor”, Rema na you be that? (Na me) I don come again with another one, oshey Wahala, I like wahala Shebi you dey find my trouble, shey you ...