my dealer

Kaestyle - My Dealer Lyrics

Featuring Artist(s) : Omah Lay

My Dealer lyrics by Kaestyle

Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer

For this bad economy
Na him this barney one dey try dey corner me
I tell am say I no go fit to let am bother me
She tell me say I fuck up she go need apology
Apology for what?
This is unjust
Abena if you’re tired you can leave of course
She tell be say I’m jealous she gon need my trust
Someone tell her that we fell of I don’t need your love

Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada

I’m suffocating I’m suffocating oh
Inside my envelope
I just dey let you know
Again again again again
The kele wey say she learn economics
She has been helping me spend all my money
I see my destiny waiting upon me for long
Apologise for wetin
Because you see me for lagos
Another missing formation
And now I’m losing my patience oh
Wey my dealer

Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Oh my dealer, I wan enter canada
Oh my dealer
Oh my dealer
Give me visa, I wan enter canada