yawa

Fireboy DML - yawa Lyrics

yawa lyrics by Fireboy DML

Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don’t see my vision
Omo ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue

Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue

Jẹ kan maa sọ lọ
I no fit dull, I no kill person o
Mi o n ṣ’ọmọ isọlọ
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person o

Don’t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I’ve been on the block
I’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and I swear to God (ouu!)
Awon t’emi wan gbọ mi gan
365 days we dey burn it up
Life on the road always on the go
We dey cho! dey rigimarol
Ọmọ

Ki lo tun de, ki lo tun de
Ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
But dem say, dem say
Ki lo wa de, ki lo wa de
Ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
I dey jẹjẹly go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
Jẹ kan maa nue nue nue

Related

iseoluwa

by Fireboy DML

iseoluwa lyrics by Fireboy DML Fàlàlà falala Make I dey fàlàlà falala Blessings on blessings upon my life Till they see me for Valhalla Mama say make I listen to Jah Make I no reason ...

call me

by Fireboy DML

call me lyrics by Fireboy DML As you dey see me so Badman dey here so Anywhere you go, I’ll follow you awẹlẹwa I feel it in my soul But I go take am slow ...

ecstasy

by Fireboy DML

ecstasy lyrics by Fireboy DML Ecstasy, that is what I’m feeling when you’re next to me Tell me what to do just like a recipe, you know what you’re doing to me mentally But eventually ...

hell and back

by Fireboy DML

hell and back lyrics by Fireboy DML It’s obvious, you haven’t found a replacement I know you in and out so I cannot be mistaken Girl, I know you miss it when I’m driving you ...

letting go

by Fireboy DML

letting go lyrics by Fireboy DML Sometimes you’re rude Sometimes you hold it back This kind of inconsistency in love E no fit last too long, oh, baby And I was obviously head over Now ...

back n forth

by Fireboy DML

back n forth lyrics by Fireboy DML Sometimes, I know it Sometimes, I don’t know how to show it But somewhere at the back of your mind I hope that you know that I love ...