letting go

Fireboy DML - letting go Lyrics

Featuring Artist(s) : Lojay

letting go Lyrics by Fireboy DML

Sometimes you’re rude
Sometimes you hold it back
This kind of inconsistency in love
E no fit last too long, oh, baby
And I was obviously head over
Now I’m packing my bags and running on my heels, oh no

‘Cause sometimes loving is letting go
But you know say I go always dey for you
So if you love me, let me know
Make I no go carry gbese on my own

Let me tell you all about Julie (Julie, Julie, Julie, Julie)
Every other day she dey swear say she love me truly, truly, yeah
Been my best friend since uni’
Shawty look like a superstar in a James Bond movie
But the repercussion was not enough
You know say I’m quick to fall in love
Evidently you’re cheatin’ too
But I gatts handle my trust issues
You sef, put yourself in my shoes
All of the time wey I waste on you I’ve fully given up
And you’re my happily never after baby

‘Cause sometimes loving is letting go
But you know say I go always dey for you
And if you love me let me know
So I no go carry gbese on my own (Oh, yeah, yeah, baby)

I found you and I lost my mind
Without you I no fit survive
Why you dey do me one kind?
Why you dey pour me water then set me on fire?
Make I no lie, I don tire
Baby, don’t waste my time
And I know you’re holding tight to me but

Sometimes loving is letting go
But you know say I go always dey for you
So if you love me, let me know
Make I no go carry gbese on my own

Related

iseoluwa

by Fireboy DML

iseoluwa Lyrics by Fireboy DML Fàlàlà falala Make I dey fàlàlà falala Blessings on blessings upon my life Till they see me for Valhalla Mama say make I listen to Jah Make I no reason ...

call me

by Fireboy DML

call me Lyrics by Fireboy DML As you dey see me so Badman dey here so Anywhere you go, I’ll follow you awẹlẹwa I feel it in my soul But I go take am slow ...

ecstasy

by Fireboy DML

ecstasy Lyrics by Fireboy DML Ecstasy, that is what I’m feeling when you’re next to me Tell me what to do just like a recipe, you know what you’re doing to me mentally But eventually ...

hell and back

by Fireboy DML

hell and back Lyrics by Fireboy DML It’s obvious, you haven’t found a replacement I know you in and out so I cannot be mistaken Girl, I know you miss it when I’m driving you ...

back n forth

by Fireboy DML

back n forth Lyrics by Fireboy DML Sometimes, I know it Sometimes, I don’t know how to show it But somewhere at the back of your mind I hope that you know that I love ...

ready

by Fireboy DML

ready Lyrics by Fireboy DML Took my heart and my soul, gave it all to you Got my knees on the floor, looking up to you And I will never be sure if you really ...