update

Burna Boy - Update Lyrics

Update lyrics by Burna Boy

Back to life, back to reality
Back to life, back to reality
Back to life, back to reality
Back to the here and now, oh-yeah

On a normal day, dey no fit touch my energy (Kúrò n be)
Agba, ab’orí n ta yin? (L’Eko)
If I no get money na disability
Baba o, so forget mo ma ṣa e blocking

Má lọ sa o
Be’ri fun oga o
Agbabiaka o
Gbá update k’ole pa’wo
Won le, won o ba o
Take them do yanga o (Kúrò n be)
Malo wa o
Ọmọ ọba Jesu, ọkọ ashawo

Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn

Na my fruit of labor ni
Everyday, I dey spray money
To ba tele mi lo, my lady
You go see say, aye nbe l’ókè (L’Eko)
Mo kan gbe wan de be (Okay now)
Falila je tan, o de fefe be yen
Every woman give me special treatment
Wọn fi mile ni gba kan-kan-kan-kan-kan

Má lọ sa o
Be’ri fun oga o
Agbabiaka o
Gbá update k’ole pa’wo
Won le, won o ba o
Take them do yanga o (Nibo, nibo)
Malo wa o
Ọmọ ọba Jesu, ọkọ ashawo

Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn
(Agbabiaka, oh) Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn (Mm)
Ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn-ahn

Back to life, back to reality
Back to life, back to reality
Back to life, back to reality
Back to the here and now, oh-yeah

Má lọ sa o
Be’ri fun oga o
Agbabiaka o (Ka o)
Gbá update k’ole pa’wo (Pa’wo)
Won le, won o ba o (Ba o)
Take them do yanga o (Kúrò n be)
Malo wa o
Ọmọ ọba Jesu, ọkọ ashawo (‘Shawo)

Related

Bundle By Bundle

by Burna Boy

Bundle By Bundle lyrics by Burna Boy When it comes to class, I be teacher Chop this life, make e no chop you, my nigga Half a million dollars, when I smile for the picture ...

Higher

by Burna Boy

Higher lyrics by Burna Boy Look me dada As my dreadlocks are longer I know say now right now na my time, I no go waste am rara I go use am dada You know ...