commas

Ayra Starr - Commas Lyrics

Ayra Starr

Nigerian singer-songwriter

Commas lyrics by Ayra Starr

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, hmm

Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, hmm

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Ayra Starr

Nigerian singer-songwriter

Related

All The Love

by Ayra Starr

All The Love lyrics by Ayra Starr I don’t need nothing from you Your beautiful heart is a muse I’ve been reckless with my choices Can’t seem to get what the point is Life can ...

Birds Sing Of Money

by Ayra Starr

Birds Sing Of Money lyrics by Ayra Starr Tan ba ti wo sanmọ l’alẹ Wọn ari star loke Ayra Starr Ọmọ ologo na n sọ, oh ah Ayra Starr lo n sọrọ oh I run ...

Goodbye (Warm Up)

by Ayra Starr

Goodbye (Warm Up) lyrics by Ayra Starr Goodbye to my ex yes Hello to my next I do not accept your apology Just lemme be Just lemme free Give me lil space step back lemme ...

Woman Commando

by Ayra Starr

Woman Commando lyrics by Ayra Starr Vou te lembrar Dos momentos de amor, alegria e doideza Ai, que [?], ai, que [?] (Ah-ah) [?] (Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah) (Initiating rage process) Yeah, yeah, no, ...

Control

by Ayra Starr

Control lyrics by Ayra Starr Ladies and gentlemen It’s my pleasure to introduce to you The beautiful Ayra Starr How far Some ice with my lips on a cup Sauced up I don Dey see ...

Lagos Love Story

by Ayra Starr

Lagos Love Story lyrics by Ayra Starr I got Pictures on my phone of you IPhone storage done Dey full No one sees this side of you I feel blessed I trust in you Midnight ...