worldwide

Asake - Worldwide Lyrics

Asake

Nigerian singer and songwriter

Worldwide Lyrics by Asake

Kintu kinpo Kilimanjaro
Yaro my guy I don’t smoke claro
Oh ya

Kintu kinpo Kilimanjaro
Yaro my guy I don’t smoke claro
4bars, 1 switch, dongoyaro
Clear road salo, o şe fenu sigo
Iwo lori bi Montaro
So ma lo mo mi o ti pe ti mo ti n je Medoo
Duro tan bi Gallardo abi Maybach
Jowo jowo ma lo bi sinu S class
As me I dey I don high
High on my life I gat money on my mind
Expensive smile in the dark e dey shine
Miraino father mokaino
Mo ni God level ye, burst devil ye
Many wanna see fall I stay elevate
Energy dey, e de le gbe
Ori la wa ko tę ba gbo̟ ke dide

Some of them no fit relate oh
Because my glory carry weight oh
You wey support I appreciate oh
Una own no go spoil by his grace oh, grace oh

Worldwide
E don go oh
Mr money Worldwide
E don go oh
Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)

Enemies plenty enemies
They wanna show me love, I call them frenemies
Say Mr money won o le fi mi şelomi
Aye awa ni ko de n saye elomi
Oh boy I work for this shit ko de sere
All man get im pay day o ma jere
Wey I go dey move with my niggas ninu Bentley
Jejely awa o ni gbeyin
Apa o ti ko lu ọmọ ẹleyin
Ah ah ah and money dey necessary
Won ki e, won ki e aunty Kemi lori titi, omo ti n ba mu ma fe mi

Some of them no fit relate oh
Because my glory carry weight oh
You wey support I appreciate oh
Una own no go spoil by his grace oh, grace oh

Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)

Worldwide
E don go oh
Worldwide
E don go oh
Worldwide
E don go oh
Worldwide
E don go oh

Asake

Nigerian singer and songwriter

Related

Start

by Asake

Start Lyrics by Asake Ojúmọ́ ti mọ́ Ojúmọ́ ti mọ́ mi Nílẹ̀ yìí o Ojúmọ́ ti mọ́, mo ríre o Ojúmọ́ ti mọ́ Ojúmọ́ ti mọ́ mi Nílẹ̀ yìí o Ojúmọ́ ti mọ́, mo ríre ...

Mood

by Asake

Mood Lyrics by Asake Some days I’m feeling jovi Some days I’m feeling gloomy Some days I’m feeling like I no wan chill with anybody What am saying is not funny Real life shit, what ...

My Heart

by Asake

My Heart Lyrics by Asake Apepepepe tu ọmọ ma pa mi na Şe ka ma lo s’oniru? O se Matriza Sometime I look at you gadem you na woman My fine fine fine fine lady ...

Suru

by Asake

Suru Lyrics by Asake Wa, wa Surulere, wa My mama tell me say surulere, surulere gaan ni To ba focus o ma gbope, o ma kere gaan ni Ise Oluwa ko seni to ye (Iṣe ...

Skating

by Asake

Skating Lyrics by Asake Move Energy Skating, skating, skating Skating, skating, skating Been on the road for while brother you know why 24/7 I’m moving so I go dey alright Dreams on told everyday I ...

Mentally

by Asake

Mentally Lyrics by Asake Mentally mentally Mentally mentally I dey strategize mentally No slacking no slacking Ka sa ma lo no shaking Omo them no fit imagine Where I go dey tomorrow I dey move ...